
Big Brother Naija 2022: CHICHI ATTACKS DIANA | Big Brother Naija LEVEL UP SEASON 7 | AUSTIN BETHA Africa’s Greatest Reality Show…
Big Brother Naija 2022: CHICHI ATTACKS DIANA | Big Brother Naija LEVEL UP SEASON 7 | AUSTIN BETHA Africa’s Greatest Reality Show…
Copyright 2022 | Big Brother Live
Exactly level 2 is our level!!! This merge na yawa
Level 2 to the world o
Omo I love the way you dey explain this fight🤣 E sweet me die
Omo… You dey narrate oo🙌🙌🙌❤
Hi Bertha, I missed you O, sapa no let me they watch your channel o
I love this babe vibe
Bertha dey way you dey narrate these stories dey off me🤣🤣🤣🤣🤣
You deserve a degree in story telling….. swears!!!
Honestly
I just love you
I love the way u talk
Can't stop 😂 😂 😂 😂
I give it to u❤️❤️❤️❤️❤️❤️❤️
💗💗💗
Love u Austin Betha… Ur analysis ma die… Do make u apply next year make u show us that spirit
😂😂😂😂
I love you Betha, 🤣
Na Biggie wey pack OLOSHO for house na hin cause am….this season just get as e be…so dramatic and @ the same time appauling.
Level two that's always noisyyyyy
Biggie is too partial I beg
He didn’t give Beauty any warning but when it got to Chichi’s turn he gave her a warning … dat’s not nice
They should disqualify the fool. The Chi Chi is a street girl, a fucking local razz fool. Big idiot. Fighting over stupid things.
Betha u gats go biggie house abeg🤣
Betha oo🤣🤣🤣🤣 I was virtually laughing all through this video.
That chichi of a girl I nor just like her 😒she so childish
Betha 👍
ChiChi suppose get strike for this fight sef
U self con dey behave like chichi for this episode o😁😁😁😁😁
chichi has too much wahala………. Thx Betha for the updates.lol 😍from uganda
What does wala mean i want to use that word😍
U are funny 😆 I like the way you blend it with some comedy 😆
This is the second time I'm watching this
Betha added energy for the live session and this together because this is so hilarious 😂. Make way for empty perfume bottle bawo 😂😂😂🤣😂🤣
Betha Betha Betha . How many times i call you?😂😂😂😂😂😂😂😂
Betha body just dey vibrate
Chi chi ginger no G at all
Each time i come here is Betha's face and joke during the analysis for me🤣🤣🤣😂😂.Chichi is just a low class girl…
You sure say you no prepare go biggie house. Cos this thing pain u pass as e pain Diana…lols
make biggie give chichi strike
Haaaaaaaaaaa
Betha darling, u r a sweet heart
Thanks for analyzing this cause I was actually confused o
But this ur gist come sweet pass d original one o.
Betha oooo, u nor go sha kill me o
Level 2 till finals, who deyyyyyyy
Yes o we stand level 2
my bello o…Betha you are too good abeg
Betha is a certified level 2 fan I'm so glad she's bold enough to say it 😚some other YouTubers will fake it
Merge or no merge level 2 we Stan❤️
Betha you know the funniest thing, if nobody was holding chichi, she will calm down. It's because of the attention they were giving her that makes her think she has power, nonsense 😡😡😡